DJ IRAWO

DJ IRAWO
CLICK ON THIS PICTURE TO FIND OUT MORE ABOUT ME

Sunday 31 March 2024

LYRICS OF ÀLÙBÁRÍKÀ WOMAN BY DAPPYG


Verse One

I gety love wey no go die,

She's the precious thing I swear I no dey lie,

She's always standing by my side,

And I mean what I say, 

Cos our love no go die. 

Pre-Hook:

Call: Oh Rihanna!

Response: Everything you want from me, I will never make you sad.
Call: Oh Nana!

Response: Baby let me be your king, promise I will fight for you.

Call: Oh Rihanna!

Response: I will always be by your side, I will always hold you tight. 

Call: Oh Nana!

Response: Girl you get no problems, I will be by your side.

Hook: (Twice)

Àlùbáríkà Woman.

She's a precious woman. 


Verse Two

Me no go lie, me no go lie for you,

I telly true wetin I want from you.

Because I don't wanna lose your precious love, rárá. 
And that's why I want to be your man for life.

Nígbatí mo sún, ó jí, ó ń gbadúrà, 

Ki nlè gòkè yí náà ni.

Nígbatí mò ń jẹun lọ́wọ́ ó ń gbàwẹ̀ fún mi torí ki ǹ le tètè l’òkè ‘kè náà ni.


See this kind love. 

Making man confess.

I go fit die for there.

This Rihanna correct.

Oh no! Oh no!

Pre-Hook:

Call: Oh Rihanna! 

Response: Everything you want from me, I will never make you sad. 

Call: Oh Nana!

Response: Baby let me be your king, promise I will fight for you.

Call: Oh Rihanna!

Response: I will always be by your side, I will always hold you tight.

Call: Oh Nana! 

Response: Girl, you get no problems, I will always be by your side. 

Hook: (Twice)

Àlùbáríkà Woman.

She's a precious woman.


Written by Ọládàpọ̀ Oyèyọdé (DappyG) 2020



Musically yours,

DJ Ìràwọ̀

No comments: